Adetoun omolope

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Tee Y Mix on the beat
Oh oh oh…Thank you for the things wey you do do do
Oh Lord oh
All the blessing wey you bring, I no go forget
Oh Lord oh
Times when people run me down
Oh Lord oh[Eh Eh Eh] Baba God eh, Baba God eh
Everything wey you do too much eh
As I dey go as I dey come,
See my blessings overrun eh
At the breaking of the sun,
I know say all my worries will be gone eh
Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Ori mi na na na.
Emi l'omolope
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l'omolope
Oh Lord of mercy[Oh oh] Thank you for every
Plenty people dey envy[Oh oh] Jealous the way you dey bless me
All the things wey you don do
Na hin dey make me dey humble
All the things wey you don do
Dem go dey dem go dey just dey grumble
As I dey go as I dey come oh,[Oh oh] See my blessings overrun,
yeah[Oh oh] At the breaking of the sun,
All my worries will be gone…Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Ori mi na na na.
Emi l'omolope
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l'omolope
Eni ba dupe ore ana,
A ri omiran gba
I thank you for blessing me ah,
Morire gba
I see the money coming oh, coming oh,
Morire gba
I count all my blessing eh,
Morire gba
Some people dey attack eh,
I thank God for defense eh
Dem wonder how I bounce back eh,
I thank God for the sense eh
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Ori mi na na na.
Emi l'omolope
Ori mi na na na,
Emi l'omolope
Eh eh eh eh eh eh eh eh
Emi l'omolope
Adetoun baby o
Emi l'omolope
Tee Y Mix
Emi l'omolope
Emi l'omolope
Eni ba dupe ore ana a ri omiran gba
Emi l'omolope
Emi l'omolope

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN