Awilo Longomba feat. Tiwa Savage esopi yo

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Wey Pa
Awolilo logoba
Tiwa savage
Small small my sister oo
life na jeje brother.
no falli your hand ooo
everywhere you go you dey wantu dey joli oo eee.
but u wanna see another man down.
na soso aproco ee.toku toku your music don cast for time.
dem say u dey Waka Waka (esopi Yo)
tok tok (esopi Yo)
sabi sabi (esopi Yo)
like say na only you (esopi Yo)
Mr poke niseer (esopi Yo)
mama tok tok (esopi Yo)
na so so plenty jealousy (esopi Yo)

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN