BigLittle all eyes on me

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Big little
If u know wetin my eyes don see, no Wan hear story,
see then my self dey look down on me (yeah yeah yeah),
if you know wetin my eyes don see,
make we leave matter,
e fi mi le e jo kin Sha ye mi
Where dem dey?
When I dey Hustle for streets with nothing,
where dem dey?
Del dey talk say u no go blow,
say where dem dey?
Dem dey play my music
From the north to the south
to the east to the west,
big little turn big story
I'm on a Lowkey
Lowkey
I dey do am lowkey
Lowkey
Omo na Lowkey
Lowkey
All eyes on. all eyes on, all eyes me
Everything I get today
Na e be my fantasy
See all the boys for my hood now
dey no Wan Hustle,
from e jagaban I see,
when I dey Hustle u dey pray,
I dey cry for my late ma
Nobody wey I see,
omo I no sleep I nor fit chop, dem toyosi
Baba na u wey I see

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN