Chopstix feat. Yung L & Burna Boy woman

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

girl you got da body wey fit wound person
wound person
anytime I see u, u bring blessing
bring blessing
girl u got da body wey fit catch fire
Catch fire
any time I see u, girl u get me high
get me high
she say she loving the undercover oh
she say she liking my anaconda eh
she know her waist e dey causey wahala oh
but me I no send I like her like dat oh
but dat girl be my woman oh
oh!!!! she my woman oh
she ride me like a wheel barrow
oh like a wheel barrow
I don crase for my woman oh
oh!! na my woman oh
she ride me like a wheel barrow
oh like a wheel barrow
I say baby tell em
as tell em
tell me please tell me, tell me the melody
sey make other girls dem jealous
so I jealous sey I gbado ur body
so one no man can satisfy her
she need more wood to the fire
so my friends sey me no go for wife her
and nothing I can do about that
some my girls gimme your love

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN