Debie Rise cant stop me

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Ah! Ah! Ah! Ah!
Debie Debie Rise ratata
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing make I tell you something
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Cos God na my father
Who be the baga
Wey won put asunder
You go be thunder
Free me, free me, free me make, free me make I run my race
The blessings of God don lean on me like shower
L'ojojumo every hour
No be my power, no be my might, na grace
Run me down, dem wanna run me down
Dem wanna kick me out, dem wanna run me down
See me frown, dem dem wanna see me frown dem wanna killin me, killin me, dem wanna see me frown
Run me down, they wanna dami duro
See me frown, dem wanna scatter my roll
Run me down, they wanna run me down
But I dey buya, buya, buyakata, ratata
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know know nothing make I tell you something
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me
Bad belle, vampire I'm not in love with you
Killing my blow and energy
So I dey kill them, kill them, kill them
Open and close jijo Debie
Owo e loke, ko ma roll
Open and close jijo Debie
Buya, buya, buyakata ratata
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing make I tell you something
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Mo fe saye, saye, jaye mi o, saye
Mo ma jaye, saye
Cos dem no fit to run me down
Mo ma jaye, saye, jaye mi o, saye
Mowe ma jaye, saye
Cos dem no fit to run me down
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing make I tell you something
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You think you fit stop me (file)
You know, know nothing
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down
Mo fe jaye mi ghenghen
See dem enemy won see me frown
Mo fe jaye mi ghenghen
But dem no fit to run me down

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN