DJ Jimmy Jatt feat. Yung GreyC, 2Face, Sound Sultan & Burna Boy glasses up

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Party time
Show time
Cool DJ Jimmy Jatt
You already know
Guess who is in here
2Face Idibia, Burna Boy and of course Sound
Sultan
Yung Greyz I see you
TeeY Mix
Wanna see your hands up in the air
Lemme see your glasses up in the air
We celebrating every night in the air
So let the DJ put on the vibes in the air
I need to back up off the wall Add or View
Stop to dey
dance for koro
Bo si gbangba je
a jo jo
Bo si gbangba je
a jo jo
Bo si gbangba je
a jo jo
Stop to dey move
like bolo
Move your
bombom well o
Move your
bombom well o
Let the bombom
take control o
I dey live my life
so just leave my
I dey live my life
as I want am
Jumping over the
hurdles all by
myself
I don't need no
storms now
No be today
E don tey wey yarnsh don dey dey for back
No be today
E don tey when Jimmy Jatt don dey scratch e
When I drop my album for cassette
Girls dem dey fall in like confetti
Now I am rich and I am fat and I no fit forget
When I thinner pass spaghetti o
No forget emi ni baba no regret
I no get any friend
I no get enemy
And na so we go dey progress
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
I need to back up off the wall Add or View
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
When you see a woman you like
And you approach and you say O-M-G
Iyen tun mo si Oh My God
It can also mean O Ma Ga o
You fit call me born throw-way
A long as you follow me
Tell am say yawa no dey
African mama
See am for club
Girl dey hot
I want to carry am waka comot
You know the normal level
Je a ma lo inu bedroom
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
I need to back up off the wall
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
Hey hey hey
Oya make we start to ready
Because Jimmy Jatt want to start to pump and
Everybody rock steady forget all your yawa
Just feel irie
The music is playing
The mood is setting
The show is blowing
Omoge dem wan feeling eh
Let's enjoy tonight spiritual healing
Cause aint no part like a Jimmy Jatt party
Cause a Jimmy Jatt party no fighting
Eh, so feel free to feel free
Let this happiness be between you and me
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
Mo reti e lana
Manchester lomo gan
Mo tun ri kan leni
Arsenal lomo gan
I need to back up off the wall
Stop to dey dance for koro
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Bo si gbangba je a jo jo
Stop to dey move like bolo
Move your bombom well o
Move your bombom well o
Let the bombom take control o
You already know
It's cool DJ Jimmy Jatt
TeeY Mix
My boy 2Face Idibia
Burna Boy
Sound Sultan
Gidi handshake, the project

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN

  • Album: