Edem feat. Magnom dedication feat magnom

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Edem
Rorororororo we'll be romancing
Gedeme
Lalalalalala u go like my thing
Rorororororo we'll be romancing
Gedeme
Lalalalalala u go like my thing
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
I be Jnr Dangote
Anything wey u want ago pay
If I be dog u be my dompe
Give me dat faya magani so sey
I be Jnr Dangote
Anything wey u want ago pay
If I be dog u be my dompe
Give me dat faya magani so sey
Girl u came n change ma life
I wanna make u my wife
I was a real bad man
Secof u now I lef dah life
Girl u came n change ma life
I wanna make u my wife
I was a real bad man
Secof u now I lef dah life
Ohemaa
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
Make I put ring on ur finger girl make I take over
Magnom
Uh huh one abi na two Mary s as a king adey stay for DC
Every girl wanna come taste me
Den say de boy be tasty
Eii ano dey see dem sef
Gyal make u neva dey stress
U be my pinga colada
Arrh girl u be ma taste
Dat x why adey pray, pray, pray
Sey God go keep u for me
Only u dey fi satisfy me
I love it wen u kneel n pray
Adey pray, pray, pray
Sey God go keep u for me
Only u dey fi satisfy me
I love it wen u kneel n pray
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
If u give ur heart to me yiey
I go dedicate my life to u ey
Rorororororo we'll be romancing
Lalalalalala u go like my thing
Rorororororo we'll be romancing
Lalalalalala u go like my thing
Make I put ring on ur finger girl make I take over

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN