Kencharisma love you scatter

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Oh oh..
Oh oh..
Oh oh..
Sonicman on the beat
it's Kencharisma
Kencharisma
Kencharisma
Kencharisma
Verse one
This love don fail brake
if na dream i dey dream
then i no wan wake
cos i no wan miss anything
from you from you
your smile
your hug
your kiss
your love
i no wan miss any one
from you from you....
Refrain
o mu na gi
anyi ga ebi
undoubtably
you are the one for me
(2times)
dem no know say me i love you scatter
scatter....er...er
make dem do
make dem try
still i love you scatter
scatter...er..er
(repeat hook)
Verse two
baby afurungi na anya
i n'eme mu isi mbaka
our love no get coma
e dey make me high like mmaya eh
baby i dash u my heart
mu na gi no go ever dey apart
make dem jealous
make dem boo us
they no go ever fit confuse us
ife mi we go dey deh titi layi layi
i will give you my heart and my trust no lie lie eh
Refrain
o mu na gi
anyi ga ebi
undoubtably
you are the one for me
dem no know say me i love you scatter
scatter....er...er
make dem do
make dem try
still i love you scatter
scatter...er..er
(repeat hook)
Verse 3
As you love me
and i love you
baby na wetin remain?
Tell me na wetin remain?
So make dem talk
our love engine no fit knock
wetin they deserve na beta konk
na for you i dey write my love song
my love for you is constant
cos to me you are most important
i'm gonna give you all that i gat
i'm giving you my heart
just for a start
me love
Refrain
o mu na gi
anyi ga ebi
undoubtably
you are the one for me
dem no know say me i love you scatter
scatter....er...er
make dem do
make dem try
still i love you scatter
scatter...er..er
(repeat hook till fades)

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN