Olumicky wereke

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Intro
You feel am for shokoto oya put am for shokoto,
you don't need to pariwo when you see me dey polongo
Oya mujo ko seyin WEREKE if you feeling the beat e
You seat down they look you no ginger you no
ginger you dey Care your body no wonder no wonder
Shey you no go do that thing that you use to
do, abi Na be full wey you dey Bo-Bo shame on you
Oya Carry carry Bombay if you dey feeling the beat owe oya come to
the center you wey be dancer no dey tell me story,
oya Carcarry Bombay you want to care your body no way,
oya scatter the center make den dey ginger show dem say you sojip
Mafokan beyen ijo Niko bamijo ah

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN