Sammie Okposo
welu welu original version
Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen
wetin i do wey make u love me so
i no no wetin i do wey make u love me so
i no no wetin i be wey make u love me so
dat is why i go praise e your name
jesus i thank u welu welu
you care for me welu welu
u die for me
welu welu