Sound Sultan featuring Lambo back in d days

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

INTRO
Sound sultan
Naija ninja Check it out
I dedicate this to all the ladies wey they see us before
wey they pass us by
but nowadays them just they say hi
Them they say hi
Back in the days
Them never use to come
but now when dem see us
start to run run follow we, Why?
I don� t know why
May be na because them they see us for TV, Why?
I don� t know why
Were you been dey when owu dey blow we, why?
I don� t know why
I don� t know ow ow ow ow
I bin wan be millionaire
Like Bassey and company
Always wanted to be the one
The ladies accompany
Old boy you need to see
The way the ladies were all dumping me
Like say I be refuse or a bin
With drunk and woooo
Then it dawned on me what
This economy sucks
Baba God even in rain
Shine your sun on me
when I look for mirror
Na stranger I dey see
In front of me
You no owu ehe
Na me reveal the synonym
Never holding pocket dry
Very skinny rugged guy
Kind of guy who tells ladies hi
Dem go say bye
Born without a silver spoon
but hmmm, I go get am soon
No dey shout cool
Just give me a year or two
Like eze, I� ll go to school
Hold pali, I go show you proof
See me now
Even when you close your eyes
You go see me now, why
Because them dey try imagine
How I go be to be now hee, hee, hee
Shey you they see us now pele
REPEAT full my body in those days
When i been dey roast
Girls dey say NO like Destiny's Child
when I bin dey toast
All of them don come back
Them kneel down dey beg
See me Sultan, please sign your name on my keg
Augustus, give me show
Chop my pay
Now wetin make him dey hear
I dey make in dey a day
Your babe don notice say my pay pass yours
No wonder she dey run come greener pastures
REPEAT Dum dibli dibli dibli dibli din Bain din Dum
Party inna the place, we no fit do that before
But now when they see say we fit run microphone
All the girls, them no want leave we alone
We thank God o
from Lagos, Nigeria to London
Lambo, we thank God o
After the rain, come sun so we dey move on
On on on on...
Them think say we no go shine
Wetin dey
The eagle has janded
Now the eagle has landed
Yo, what's wrong with you mister TJ
you brain, you hister
I rock the mic
all places
I am up in the mix dropping the hits
I make opposition drop like terrorists after 6
My mouth be the weapon
So people, hot steppin
I smash bones like certain
better checking every second
Baby shake it for me
While I bend it like I am Beckham
REPEAT

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN