Various Artists (Primary) warn dem

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Ah ah
Musical taliban number 1
(Dj kaywise joor oh joor oh joor)
Je kan mo
Won dayan mo ni
I no blame themself
Popito you no understand
If them bring gbege come
Omo we go warn them oh
Omo We go warn them
Toba ba tija wa
Omo we go warn them oh
Omo We go warn them
Toba lo sare wa
Omo we go for chase them
We go warn them
Omo we go warn them oh
we go warn them
Iwo won ba e wi
You no wan hear word
This level wey you dey bring come you go regret am oh
All your mates them dey press pause you dey go press forward
If na wahala market you dey find make you ready to buy am oh (shogbo)
If you're coming na to come celebrate with us oh
You are welcome oh
If na trouble you bring come my brother you go get am oh
If you're coming na to come celebrate with us oh
You are welcome oh
If na trouble you bring come my brother you go get am oh double
If them bring gbege come
Omo we go warn them oh
We go warn them
Toba ba tija wa
Omo we go warn them oh
We go warn them
Toba lo sare wa
Omo we go for chase them
We go warn them
Omo we go warn them oh
we go warn them
Ye ma be bi omo pe n nu
Ko ma lorija awon eruku
A n bae wi olo n legun
Towo ba bae
Iya re apoju
Oya watch well before you dey start
Because this level wey dey ground elemi lo ma last
Oya look well before you dey do you
because e fit happen now nobody go come help you
Oya watch well before you dey start
Because this level wey dey ground elemi lo ma last
Olomo kilo fun omo re oh
Eni iyawo...
Won ma jego orobo lori e
Won ma dawerepe sori e
Toba gbo ratatata seti e
Omo ase tete gbori e
If them bring gbege come
Omo we go warn them oh
We go warn them
Toba ba tija wa
Omo we go warn them oh
We go warn them
Toba lo sare wa
Omo we go for chase them
We go warn them
Omo we go warn them oh
we go warn them
Dj kaywise lomo to n so oh
Nigboro aye
Bose fun won lalujo yen oh
Ni kose mase
Dj kaywise lomo to n so oh
Nigboro aye
Bose fun won lalujo yen oh
Ni kose mase
Won ma jego orobo lori e
Won ma dawerepe sori e
Toba gbo ratatata seti e
Omo ase tete gbori e
Taliman!!!
Na so dj kaywise
Omo all men are wise oh
Jekanmo
(Dj kaywise joor oh joor oh joor)
Dj kaywise play am dey go
Jekomo to n jo yen lo

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN