Worlasi blackman

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Blackman
Worlasi
Oh watch, oh watch how far
Wey we fit catch
So what we no fit to bab?
To bab ah
Oh watch, oh watch, how far
Wey we fit catch
So what we no fit to bab?
I no dey bab
Black man see white man
Come see, dem dey jump around
White man see black man
Come see, dem dey start dey run, cause
Black man be scary man
Black man be poor man
So, black man be thief man
One man go fit change that man
That man go fit change, another man
This man go fit change this man
Den we dey change den we dey go
Black man be late man, nonsense
Blackman is on time, his time
Blackman be great man, so man
Let's change den we dey go
Shun dey put negativity for black man in head top
You be Blackman, so why you no dey believe say
Blackman fit catch top
I no dey bab
Blackman go pay for all the best schools, but
Blackman go come pay a little Chinese man
To build a road, a road wey dey pass wona head
In fact, the road dey bee, e dey borst my head
But, e go bee me if the Blackman starts building that and more things
Like cars and planes but you see
We dey lack the vim and you see
We for start dey work den believe
What we get and then we will see
What we get dey pass, what we dreamed
Holy father still dey rain pass
Blackman dey worship god pass
White man but we dey sweat pass
Think fast my guy or die last
They will twist your mind
To make it look like we are
The bad ones you think we are
We are what we say we are
You go lock my mind
But, your chain no go touch my heart
Cause, my heart go overcome my soul
Then my soul go unlock my mind
I just unlocked my mind
My wisdom dey overflow now
We lost then, its time to find out
You found it, share with a friend now
Don't be selfish, nye brother
Let's not just wish, nye sister
But rather let's help each other, to build up a better Ghana
Oh watch, oh watch how far
Wey we fit catch
So what we no fit to bab?
To bab ah
Oh watch, oh watch how far
Wey we fit catch
So what we no fit to bab?
To bab ah
Day in, day out, someone is great
You can be great, I can be great
Before the greats, the greats were no one
Now that they great, we say they someone
You can't, tell me that no greats were blacks
Some greats were whites, others were blacks
Some of them rich, others were poor
What I want talk be greatness comes to us all
Greatness hangs somewhere, in the air
Who could grab him, he doesn't care
Greatness in your dreams, listen here
If you grab am, e no dey care
See, Black or white
The blood stays red
Black or white
Brains dey your head
Use am my guy
Cause you still not dead
Shun dey doubt, den believe instead
Black or white
The blood stays red
Black or white
Brains dey your head
Use am my guy
Cause you still not dead
Shun dey doubt, den believe instead

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN