Yovi osha pra pra

Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen

Medusa and menisa won fe je pizza
Dotman kuraja akunamatata
OSHA prapra call me yovi yovi yoovi
OSHA prapra OSHA prepare
Belle no be show glass ooo
Immortal like combat oo
My money no be throwback ooo
All the ladies they wan dance oo
So when we come to oh nono
OSHA prapra OSHA prere
Everybody no say
Oshaprapra oshaprepre
Oh babe want to give me chop ooo
OSHA prapra oshaprepre
Non ne non ne non nee
OSHA prapra oshaprepre
Show them the shaku
Show them the shaku
It's colder
OSHA prapra oshaprepre
Welcome to my sunny day
Everyday is a holiday
Issa all the way
Ijo ti ya enikan dide
Mowo Versace
Mofa sho si
Mowo to match
Oyaa gbagbe OSI
Hushpuppy po lelegushi
Omode yi fi badi Gbowo
Omo FIBA di Gba dollar
Fokan balle kode si isoro fun wa ooo
Awon temi logba wire
Yeeh it colder
Dotman kuraja akunamatata

KORREKTUREN ÃœBERMITTELN