Bamilaw god bless nigeria remix

Select language to translate this lyric

hello my people
I get one tori o
wey I won knak una
he get one ongbonge country
for 1960, she got her freedom o
from colonial master
can someone tell me the name of this country
hin name nah naija,
eeehehh ehh nigeria

SUBMIT CORRECTIONS