Select language to translate this lyric
Fine girl put make up looku cake up drive around the lagos
Life no hick up you dey a way up turn on little vapor
She get her own she make a way, she wake up
She like a man wey go make her stay, she be boss
He say who you think say you are?
You no go act like a woman wey you be
She say I be woman
I get my opinion
My deminor, no be for your censor.
Eh! Mister mister 3x
Alakori Mister mister
Do you know me? 4x
Fine girl, get exposure get connection, Jo'bourg to Lisbon
Life no go slow na hin be your motto, ambition sexy no doubt
He say who you think say you are?
You no go act like a woman wey you be
She say I be woman
I get my opinion
My deminor, no be for your censor.
Eh! Mister mister 3x
Alakori Mister mister
Do you know me? 4x
Do you know me 7x
Shey you know me eh eh e.
- Album:
- When You Fall (Move And Dream)
- Klitoris
- Super Sexy
- Wakaa (The Musical)
- Duro
- Soundstream
- PopNation
- Everbody Loves Ice Prince
- Chinkafa
- Mi2 The Movie
- Exclusives Vol. 1
- #TheSonOfaKapenta
- Go Hard
- Tabula Rasa
- Trance
- Drop It Low
- Afrobeats the Hits, Vol. 1
- Naija Dance Vibes
- Ara
- Collywood Music Afrobeats Kickers