Dat Nigga Raw in love with an angel

Select language to translate this lyric

na who x3
people dey ask me x3
na watin dey shack me
me i dey tell dem
i am inlove with an angel
I am inlove with an angel x8
i saw her on a sunday mourning
she look so fine and my hearth start boiling (my hearth start boiling)
Baby girl if you give me hearth
i promise i'll never tear it apart
anything you want i swear me i go
dis na my promise to you
people dey ask me
na watin dey shack me
me i dey tell dem
i am inlove with an angel
I am inlove with an angel x8
Nagode allah allah sariki
the first time i saw her
i was heading to garki
na show business carry me go abuja
but when i saw this pretty girl (mu akuja)
only her beauty go make a man go crazy
so the best thin na treat her like democracy
speak my mind i tell am how i dey feel
i have the right to express myself and i will
sister i am able and capable
and i will always make sure there is food on your table
even if i get soup and stew for deep frizzer
me i go still waka comot go buy you pizzer
your type ehn dey very hard to find
if i waste time i might get left behind
to summerise it i am inlove with you girl hell no i am inlove with an angel
I am inlove with an angel x8
my future jewel of inestimable value
baby you too set chai who wan try you
na your type person ho see tiedewo
because your smile be like nwanne idi kwego
no be for dream e dey happen for real life
sister na only you go fit be my wife the mother of my unborn children both male and female
so biko give me your phone number and email
i need to tidy up this runs since dem say opportunity comes but once
i go utilise this one take am win your hearth
for you i go surely finish anytin i start
God don already bless the day we first met
i go buy you the whole world
give you heaven and earth
even if i try and fail i wont give up because i am inlove with an angel
I am inlove with an angel x8

SUBMIT CORRECTIONS