Dipp yokozuna

Select language to translate this lyric

As you see me so i dey maintain
Cruzin in my lane
True defination of change
Like a presido whe no dey campain ah, ah
Solo makinde, na wetin you say
Aba, person no go elevate
Omo see bebe[Hook]First of all, you no be baba loke, ah ah
Secondly, my way no be you own eh, eh
You dey para cos you see me dey jeun soke, ah ah
Am getting away with more than, call me oj[Bridge]Ama treat you like a dolly oh
I gat the fire, hug me oh
Wish i cannot beri oh
See wetin i carry oh
Omo you go free me oh
I will never let you go
Thats why dey call me[Chorus]Oh, yokozuna
Oh, ohoh, yokozuna
Eh eh, yokozuna
Yokozuna
Tell me, tell me, tell me, tell me jaga[Verse 2]Ah, see i getti fire, and i getti ginger
To make a doubting almost become beleiver, ah
You dey form jigar, shey you know say this one na heater, rah
Them dey spectate, dem they form God
But dem no reach oh
Even if you carry ibon with your high priest oh[Hook]First of all, you no be baba loke, ah ah
Secondly, my way no be you own eh, eh
You dey para cos you see me dey jeun soke, ah ah
Am getting away with more than, call me oj[Bridge]Ama treat you like a dolly oh
I gat the fire, hug me oh
Wish i cannot beri oh
See wetin i carry oh
Omo you go free me oh
I will never let you go
Thats why dey call me[Chorus]Oh, yokozuna
Oh, ohoh, yokozuna
Eh eh, yokozuna
Yokozuna
Tell me, tell me, tell me, tell me dada[Verse 4]You know the flows dey cause kasala
E dey boil like hot amala
And i no dey joke with you
Even if you be hot asana
You the flows de cause kasala
E dey boil like hot amala
And i no dey joke with you[Bridge]Ama treat you like a dolly oh
I gat the fire, hug me oh
Wish i cannot beri oh
See wetin i carry oh
Omo you go free me oh
I will never let you go
Thats why dey call me[Chorus]Oh, yokozuna
Oh, ohoh, yokozuna
Eh eh, youkozuna
Oh Oh, Yokozuna
Oh oh oh, yokozuna
Oh oh oh, yokozuna
Eh e yeah, yokozuna
Eh e yeah
Yokozuna

SUBMIT CORRECTIONS