DJ Juls, Mr Eazi, Sarkodie & Eugy teef teef

Select language to translate this lyric

zagadat
its your boy eazi
eugy official
we dey come steal all the girls for here
i mean the pretty ladies for here
now all the boys dey fear
dem say all ladies for here
oya shout out to my girl
tell am say walahi she be de best
she dey make my eye dey comot from all de rest
but we go come steal all the girls for here
make una dey fear
Yo! Yo!!
She the love and when I get in town
She wanna rimbo and basic looking the city down
She call me kingko she tiyam boring
Okome time Owo Trynna keep me seating down
But she the no charly she the no
She already in love with Eugy from the video
And if I let her go charly way they???
And have been searching for many bro
Ehen en
Whine your waist no let anybody stop am
Set down for dey if you no wan dance make you ever
Whine your waist no let anybody stop am
Eh eh eh
shout-out to my girl Ehen en
Tell am say walahe she be the best
She dey make my eye to commot from all of the rest
But still I go come steal all the girls for here
Make unna dey fair
Ehen en
Whine your waist no let anybody stop am
Set down for dey if you no wan dance make you ever
Whine your waist no let anybody stop am
Eh eh eh
shout-out to my girl Ehen en
Tell am say walahe she be the best
She dey make my eye to commot from all of the rest
But still I go come steal all the girls for here
Make unna dey fair
If you I go love till the day I die
And if I no marry you I go be reverend father
if you I go love till the day I die oh honey
If you I go love till the day I die
And if I no marry you I go be reverend father

SUBMIT CORRECTIONS