DJ Neptune feat. Olamide, Stonebwoy & BOJ baddest

Select language to translate this lyric

Shaley this is the maddest
Neptune DJ
he be the baddest
pheelz Mr producer
OLAMIDE
You be the man you the baddest
you be the one with the flow
we the tightest
God punish anybody wey wan fight us
we sell the fish for the sardine no be Titus
shaley look no dey Jo bus
cos he groove
and we jam pass
if I come to your we dey jam pass
we go reciprocate
we go cambass
craze dey like ijo boys
we dey carry shoulder finish we dey pumpos
we dey smoke that lau in a tour bus
and they know bad guys
dem dey stop us
jekin foh gbo gbo package
woh feh kami lowo ko
oshey bandage
baddo lon cos gbogbo damage
Weyrey wan le
ema binu keh manage

SUBMIT CORRECTIONS