Drey Tunz feat. Yung6ix for you

Select language to translate this lyric

Sally sally sally sally sally sally
Eh eh Drey Tunz ah say
She tell me say
She go always stand by me
She go gimmi all the loving
Gimmi everything I need
You lie baby
Baby why you do me so
Call your phone
You no dey gree pick my call
You dey flirt around the guys
Cruising all around town
You lie baby
Baby why you do me soooo
Do your own make I do my own
Can't you see girl am in my zone
If you dark tall and small on you
You no the money girl its up to you
Girl you fine girl you beautiful
You gotta badman wanting you
Na you dey gimmi danger volt
I love you I love you eh
For you for you
I'm singing this song
For you
Baby we go do the dirty dance
For you
We go paint the town red o
Oh yea
For you for you
I sing this song for you baby girl o
We go do the dirty dance
For you you you you you you
Eh eeh eh ah ah
I go down on my knees and I confess
Anything wey I do na you dey come first
Girl you're my H-O-N-E-Y
See your love just dey make go high
Farabale baby duro na duro na
Je ka lo sumo mi mi girl
Your body go bang bang
You are naughty
You're so hot
Make you put your body on me
Abeg you no dey do me like dis
Tell me why you do me like this
Now am chilling so fly all day
Yea Yea yea
For you for you
I'm singing this song
For you
Baby we go do the dirty dance
For you
We go paint the town red o
Oh yea
For you for you
I sing this song for you baby girl o
We go do the dirty dance
For you you you you you you
Eh eeh eh ah ah
For you girl i'll change my addressing
You know I feel some kinda way
When we texting
I know have made mistakes
And I swear i learned my lessons
And I everyday I see you in my life
Girl that's a blessing
Back to back texting
Promise I'll make this tasking
Even in space
Girl i'll keep it like ...
Non stop vibe
Keep it moving like progression
My love don't cost a thing
But you gotta pay attention
My obsession
You're my obsession
Wireless I feel you're the connection
Other girls, No service
No connections
You got me soft, got me hard
Resurrection
Zero impression
Zero intentions
You the one for me boo
Show me affection
And direction
And possession of my heart
Cause you just took it back
Like repossession
Do your own make I do my own
Can't you see girl am in my zone
If you dark tall and small on you
You no the money girl its up to you
Girl you fine girl you beautiful (oh na na)
You gotta badman wanting you
Na you dey gimmi danger volt
I love you I love you eh
For you for you
I'm singing this song
For you
Baby we go do the dirty dance
For you
We go paint the town red o
Oh yea
For you for you
I sing this song for you baby girl o
We go do the dirty dance
For you you you you you you
Eh eeh eh ah ah
You you (Drey tunz for the girls o)
You you
You you youuu (For you me I sing this song o)
You you (Drey tunz for the girls den shuga)
You you (young money)
You you youuu youuu (For you me I sing this song o eee)

SUBMIT CORRECTIONS