Select language to translate this lyric
Odo ye wu
I wonder wetin dem talk
Baby na me, tell me wetin you talk
Your body matter, for this our love
My baby na me, baby ogini nafior
Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving oooâ¦
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him oooâ¦
Oh God help me, God help me
Sister help me, come help me
Carry go market, how market
Baba ibeji
Wa bami be, Wa ba me be
Wa bami be, Wa ba me be
She no go go, She no go go
I love her so, I love her so
Telemi, telemi⦠S'odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Wa telemi, telemi⦠S'odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Help me shout hallelujah eee
this our loving ooo eee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Odo ye wu
Tell me wetin i do
I dey find money
Na e make i come back mile2
My love no
Ibi ghetto wey i find you
I go make am up to you
Odoyewu
Remember say e don tey
My baby no be today
This our loving oooâ¦
No forget just yesterday
You been dey use me dey pose
Say this na him oooâ¦
Oh God help me, God help me
Sister help me, come help me
Carry go market, how market
Baba ibeji
Wa bami be, Wa ba me be
Wa bami be, Wa ba me be
She no go go, She no go go
I love her so, I love her so
Telemi, telemi⦠S'odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Wa telemi, telemi⦠S'odo mavin
My coco-butter
I go buy you anything
Help me shout hallelujah eee
this our loving ooo eee
Help me shout hallelujah eee
Say no me oooo
Help me shout hallelujah eee
See loving oo eeee
Help me shout hallelujah eee
- Album:
- JumpMan
- Heart Beat
- DanceStyle
- Applaudise
- Afrobeats With Love: Vol. 2
- Turn 4
- Baby Daddy
- Gift
- African Hit Mix, Vol. 2
- My Story
- Type of Woman
- Summer 6
- Chart Buster Selection
- Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1
- Applaudise (Bonus Track Version)
- Happy Season
- Desire
- Wild Fire Love
- Afrobeats With: Love, Vol. 1
- Fresh Love