Kelvin Sean for your love

Select language to translate this lyric

Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh)
Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh...
I don spend plenty money
I don buy the papa moto
They say no food for lazy man
So everyday i dey work hard o eh, eh
Baby try and understand o eh, eh
No push me too far o, eh, eh
Shey you see say i be young man?
I just dey package myself na, na
Shey na money you want na?
Oya come and take, take (chai)
Please forgive o, eh
If i do you something,
Yeh, mama mi o, eh
Make i tell you something
Na my heart i dey pour
Na the truth i dey talk eh
No be say na do or die eh
But na only you i love eh
You dey punish me i hands up eh
Na you dey twist my dada
Girl i want make we play love eh
Why you dey do me shakara?
Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh)
Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh
Who dash monkey banana?
Abeg take my banana
Thunder fire the maga
Wey wan come put asunder eh, eh, eh
Baby i wan be with you
I say i wan be with you
All my children for you
Girl be patient o
Girl be patient o
I say make you calm down o
Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh (for your love eh)
Things i do for your love eh (for your love eh)
Things i do for your love eh, eh, eh...

SUBMIT CORRECTIONS