Lil Kesh feat. Adekunle Gold life of a star

Select language to translate this lyric

oooooh, yeaaaah
if i start to yarn you how the things grow.
and if you are feeling what am feeling in my soul.
i live the life of a star, omo ko easy rara but i'mma keep on matching angle with the flow.
ah.shebi na me wan blow.
shebi i wan dig hole.
but the price are payyyy.
omo no be joke.
omo no be jooooke.
i remember then, wen i use to play ticket.
dey happy like pikin wey dem buy new game.
only if i need the price dat i have to pay.
and the people will forget we are still the same.
i may be looking fly, but my pocket dry, but the guys dont care about keep back.
shebi you kesh and you drive a Benz abeg drop something na make we flex
and some time i am back days.
killing

SUBMIT CORRECTIONS