Magnom morning vibes

Select language to translate this lyric

Everything go be
Hustle hustle hustle. hustle. hustle for the paper
Everything go be
Make you grind for the doe. hustle. hustle for the paper. yeah
When I wake up in the Morning
Big money on my mind whilst I'm yawning
From the ghetto wey dem born we
We want run the world go on full world tour and
Nobody know oooo
Nobody know what I do wey I come reach here
Nobody know oooo
Nobody know what I do wey I come reach here
Wash my face... up in the morning
Ghetto youth but I fresh pass some dadaba
Paper paper we dey chaseoo
Big dawg wey money be the agyramoah
Me den my team
Want no long tin
Money counting be the new hobby
God Almighty bless this grinding we dey grindoo
Night time till the sun come up
When the ... money in the bank dey low
I dey feel like I sick sef
When the money money dey low
Chale I no dey feel gbesh
You talk talk you no talk doe
You for go bed
You dey owe me you for pay up
I be iron man (Hard)
When I wake up in the Morning
Big money on my mind whilst I'm yawning
From the ghetto wey dem born we
We want run the world go on full world tour and
Nobody know oooo
Nobody know what I do wey I come reach here
Nobody know oooo
Nobody know what I do wey I come reach here
Everything go be
Hustle hustle hustle. hustle. hustle for the paper
Everything go be
Make you grind for the doe. hustle. hustle for the paper. yeah

SUBMIT CORRECTIONS