Ojb Jezreel if no be god

Select language to translate this lyric

If no be God...
If no be God where I for dey
Wetin I for be
If no be God
If no be God where I for dey
Wetin I for do
In the morning cover us
Let your money cover us
Let ur blessing follow us
Let ur mnnning cover us
O daddy see wetin u do for me
I no fit give you money
U know say I be ur pickin e
my daddy
You see my shoki
U knw say I love you plenty
Abeg make you no vex for me
You love make me dey para
I dey para
Na you dey make me dey wonder
Baba God na you biko
I throwey salute give you o
If no be God...
If no be God where I for dey
Wetin I for be
If no be God
If no be God where I for dey
Wetin I for do
In the morning cover us
Let your money cover us
Let ur blessing follow us
Let ur grace cover us
Ijo ope re da
Ijo ope mi re
Today today e go bless me today
I go collect my package today
Shebi na wetin we talk yesterday
Baba o Baba o
You love make me dey para
I dey para
Na you dey make me dey wonder
Baba God na you biko
I throwey salute give you o
If no be God...
If no be God where I for dey
Wetin I for be
If no be God
If no be God where I for dey
Wetin I for do
In the morning cover us
Let your money cover us
Let ur blessing follow us
Let ur mnnning cover us
O daddy see my shoki
You see my shoki
U feeling the shoki e

SUBMIT CORRECTIONS