Omawumi feat. Angelique Kidjo play na play feat anglique kidjo

Select language to translate this lyric

play na play
and joke na joke
joke na person name
dey no dey use e crocodile
dey take dey do playmate
you suppose to know yourself
wen u see person wey no straight
you have to read the signs before it
before it leads to chaos
the many things u dey see so
should make ur eyes to clear
the many things u dey see so
shud tell u things u need to hear
the many tins u dey see so
shud make ur eyes to clear
the many tins u dey see so
shud tell you tin u tins u need to hear
It is better to look before you leap
if oyibo dey hear me
dey no go die for horrow film
u go see road wey light no dey
u go wan follow
or u go like to chew pass
wetin u fit swallow
don't get me wrong i no d will of God
is supreme
but even jesus sef na parables he talk o
you have to look before you leap
no answers for the weak
and na who dey ask for road
na him no dey loss
ooowwoooooohhhh
(repeat pre-chorus and chorus)
a merica de car ku dui be jo be looo
enuke mau na ma ejoye ye be nyii
do do yi amazola peme
mgbagbu tuo olo
cho cho zo zo nwo elana ojo nyii
a do lo lo na dogbe o
a nu da kpin loho
e wum cho nu wo do do
na mensiah meh
a merica de car ku dui be jo be looo
enuke mau na ma e donye be ilooooeee
(vamp-----angelique)
do kpe kpe donyi
ndo to cho okoto doni
(repeat pre-chorus and chorus)
(outro)
you better shine ur eye
shine ur eye shine ur eye
shine ur eye(10x till fade)

SUBMIT CORRECTIONS