Select language to translate this lyric
Huh! Huh! Huh!
Ori o mi
Eleda miâ¦.(Eleda mi ye o)
Aaah ah!
This song is dedicated to fela anikulapo kuti
Musical tarlibanâ¦. Number one
Obodo ro bo do!
Opolo eye, e no be open eye
And if you're new in the game, make you go pay your tithe
Shebi enu t'aja ma n fi nbo mo re sere, lo fi ma sha le ba
Ah! Eshin to siwaju,
Se b'oun na lafi n jobaâ¦
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i'm making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
ko kan ayeâ¦
E ma lo f'oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckleâ¦
Double wahala for deadi body
Ahba!⦠and the owner of dem body
Double wahala for deadi body
(Abeg no stop am, obodo i dey enjoy gan)
And the owner of dem body
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i dey hustle for my moneyâ¦(no be so o)
From moscow to malaysiaâ¦(you don see woman time now, you no look una life oritse)
From malaysia to miami,
Ko kan ayeâ¦
E ye ma f'oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o ohâ¦(no be lie sha)
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckleâ¦
Many many things happen for ojuelegbaâ¦.(skamma durode)
And if you do anyhow,
se lo ma sha e legbaâ¦(wo, mawo mawo mawo weyin o)
Abi you find yourself inside surulereâ¦.(Ah no go, no go shittaâ¦no go there)
B'awon omo aye ba ka e mu tari,
O ma sare leleâ¦.(wa sare kabakaba)
Ah from ikeja to bariga
From bariga to Gbagada
From Gbagada to mowe
Mo se n jaye mi ko kan ye
Iye o oh oh, oh oh oh ohâ¦.oooh!
Huh! Huh! Huh!
Ori o mi
Eleda miâ¦(Eleda mi ye o)
Double wahala for deadi bodyâ¦.(double wahala for dem body)
And the owner of dem bodyâ¦.(Double wahala for deadi body)
Double wahala for deadi bodyâ¦.(Iye o oh!, na wahala you dey fight oh)
And the owner of dem bodyâ¦
Ha! Ha! Ha!
Ote you dey dey there dey hate me
When i dey gbadun my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
Ko de kan aye
E ma lo koba mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckleâ¦
Opolo high, e no be to go high
And if you are new in the aim,
Make you go pay your tight
Ha! Ha!â¦.shebi enu t'aja ma fi n bomo re sere, lo fi ma sha le baâ¦(All eyes opened)
Eshin to siwaju, se b'oun na lafi n jobaâ¦
Ote you dey dey there dey hate me
When i'm making my money
From moscow to malaysia
From malaysia to miami
ko kan ayeâ¦
E ma lo f'oshe yi mi o
If i like i spend my money anyway i like it o oh
No come near me, Mr. talku-talku
And if you gossip me, you go chop knuckleâ¦
- Album:
- Only Hitz
- Best Moment Tunez
- Msn (Money Stops Nonsense)
- Afrobeats (Vol. 2) [Live]
- Afro Beats (Vol. 2) [Live]
- Lovely Afro Tunes
- Top Afro Hits
- Mix of Love
- Da Smash Hitz
- Yoruba Hits 2013-2014
- Essential Afrobeats
- Double Wahala
- Redi Dance
- Corporate Miscreant
- Mercies Of The Lord
- Kweler
- OGIB (Our Government I Beg)
- Life
- World Music Vibes, Vol. 38
- Fall in Love