Oyinkanade oyin honey

Select language to translate this lyric

Travel oversea stil I never see
Everywhere I go, to let them know
Vivace Records
Its Oyinkanade Tee-Y Mix
First of all you flow like a river for my heart
Out of all of them na you dey carry first my baby
asanwa make me just dey happy
Cos only you dey turn me on
Honey sweet oo my baby oo aaah
but you are sweeter my baby oo aaah
I go hold you tight o no letting go ah
girl you are a blessing ooo aahh
Your front and back oo is what I dont understand
Cos people dey gather like sey today na your
baiday
I know what they see is what I saw
No hear weting dem talk
Baby jeka lo koro
Baby jeka ma jo lo
from here down to porta
I dey on top your mata
you sweet like bread and butter
I go polongo your matter
Honey sweet oo my baby oo aaa
But you are sweeter my baby oo aaa
I go hold you tight o no letting go ah
girl you are a blessing ooo aahh
Travel oversea stil I never see
Everywhere I go, to let them know
but you are sweeter my baby oo aaa
I go hold you tight o no letting go ah
girl you are a blessing ooo aahh
I know what they see is what I saw
No hear weting dem talk
Baby jeka lo koro
Baby jeka ma jo lo
From here down tro porta
I dy on top your matter
you sweet like bread and butter
I go polongo your matter
Honey sweet oo my baby oo aaa
But you are sweeter my baby oo aaa
I go hold you tight o no letting go ah
girl you are a blessing ooo aahh
from here down to porta
I dey on top your mata
omo yen sweet oo
omo yen set ooo
moni sissy nice ooo
moo yen nice ooo

SUBMIT CORRECTIONS