Pita twale

Select language to translate this lyric

Everybody say oo ooo o
Say oo ooo o
Every night and day
I go on my knees and I start to pray
For Your blessings wey dey come my way
If no be for Your love I for don pass away
But You keep on protecting me
Show me sey You dey with me
You never leave me alone
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Ehn! In my heart, I pray
Never leave me, never ever turn away
I wanna be under Your grace, I'll follow You everyday
I look at my life and I wonder how I never ended under
But You keep on protecting me
Show me sey You dey with me
You never leave me alone
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Hey! Inhale, exhale The Lord still finds it neat well
With that I know that there's hope to be well
He knows to follow things through up on my head
In detail and in no email. No mailbox
Before I burn verse with The King of Glory
I will not be ungrateful for those great things
Or those simple things that I show God
Throw your hands up high
Wave them to the sky
Make a beautiful swoon
And let The Lord come in
So I twale for the things You do
Cos in my times of trouble na You see me through
So I twale for the things You do
Your grace, Your love, Your mercies
E don boku times two
Everybody say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Baba twale
Say oo ooo o
Everybody Everybody Everybody
Everybody say oo ooo o
Everybody say oo ooo o o
Baba twale
Everybody say oo ooo o o
Everybody everybody everybody
Everybody say oo ooo o
Baba twale

SUBMIT CORRECTIONS