Ruffcoin Nwaba nwaba remix umu aba

Select language to translate this lyric

one day me I enter lag make I find marketer whey go feel my track.
I got so disappointed for Alaba so
I vex discharge find my way to iyaba
Wetin remain with me nah thirty box
so I say make I treck small then enter bus
enough hunger hold me that day so I they
wait make I reach my sister house near ogbalede .
As I dey wakadey go some boys block me
before OK know what's up them Don corner me
Ahhhh Wetin I do why Unah corner Nwa aba
them say guy cool down why you dey harsh we
get bus in business deal whey go give you cash
dem carry me enter one place nnnwane I see phone so tee I crazy
demsay if I bring 200 turn dey go give me the phone worth 1milion
before I go know I go get ten million
Abi you no go like to count for million
I shout walayi my guy I dey interested
no dought this must be a very nice invest
but I no get money but my sister get
as you see me so I be my sister pet
but yesterday that my sister travel abroad
so she give me 3 hundred K for the landlord
I wanna go bring the money but I no wanna enter
bus so of Unah fit give me 1K make I enter drop
dem give me 1K ehhhh m Yb a agaria
make dem dey there wait ka Mua Laria
I Waka enter one booth lekwa Nwa Aba lega food
Tia rice imma tia beans imma tia Kanda tia ofu anu
e nwere spaghetti Yanah plaintain
mah lotah nii ga efe y'all ofeence ake

SUBMIT CORRECTIONS