SDC - Show Dem Camp feat. Kid Konnect happy weekend

Select language to translate this lyric

oya show dem
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir SDC in the building sir
just wanna know how you feeling sir
how far with ghost man heavy chilling sir
how you leaving sir by his almighty grace you are winning sir all this kid connect beats you are killing sir
i'm sure the money just dey stack to the ceiling sir
happy weekend sir big big contracts you've been eating sir many big big shows you are getting sir
remmember back when they didnt wanna listen sir Happy weekend sir you are too much boss you are different sir
all this fine fine babes you are hitting sir
my regards to your wife and children sha
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Happy weekend sir
Awon big big spender you to get mouth
if you like park anywhere na we get ground
but bros e don tey do me new years now
eh i go soon come bros you too much this your rap style they suppose call am tokunbo
Abeg move joor na me you dey use work
take this one buy alomo make una cool off
Ha happy weekend sir oya clear road na make person enter this you new jam eh one miss enter shey na boj abi BOJ ghost man no p just a black T

SUBMIT CORRECTIONS