Strongman feat. Kuami Eugene baby girl

Select language to translate this lyric

Baby let me prepare your heart
Abeg i dey wan stay in your heart
Me shyia mbaa pii but i prefer your heart
Odo b3ta ma basu let me repair your heart
Give me a chance to wipe your tears
Commot all the advice you get from peers
Many Many love stories heard in the ears
The tears in your eyes make i dey know you dey fear but
I promise i go be a better man
I no go turn to be a badder man
I know sey bad guy dey my motherland
I go love you the way you know go need another man
Ny3 guy yenaa na 3y3 brothers from another mother
I could hear you from your voice of Unshiver
I go protect your heart maki give my liver

SUBMIT CORRECTIONS