Timaya feat. DaVido kekwanu

Select language to translate this lyric

Oo oh let go
Eh bababa
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu leh go
Kekwanu
Let go
Shalla to my guys And shalla to niggas
All the people, The people wey believe us
Shalla to my friends and my people all mi fellas
Anytime i come see the boys dema jealous
Sometime i ago go (go-go) Dem bi say mi ama koko (ko-
I dey make them dey kolo (kolo) So the people snap
Long time ago go
Dem say me i dey kolo
Now i dey made them snap photo
The people dem believe mee ooh
Anytime i come say the people happy
I dey make everybody jolli
See all my lady they whine paapy
See de girls dem want to
Let go
Right now Bend down
Sexy body come bend down
All my Djs bombam
All my fellas oya bend down
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu leh go
Kekwanu
Baby girl make you shake down
Please don't break am
Shizi make am ah am
Obio try to delete kwanu
Please dont fake am
A fit to mate her too ooh yea yea yeah
Owankwo kanu
After she comes again my baby make we go oh
A pretty girl from isal'eko
She say she hear my song on the radio
She wanna be in my video
If you come around den go holla
All de girls dema holla
All my guys oya shalla [gboza] Cos every top mi say
reggae
Oya show me your baebe
Oya shake your ikebe
One time for the Dj
Rolli back if you feel me eh
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shout-out
Kekwanu shalla
Kekwanu
Kekwanu

SUBMIT CORRECTIONS