Select language to translate this lyric
Rapatapatapatapata Young D
Terry G are you readyâ¦.iyehi le lolo
Won fe pami, but oluwa waâ¦â¦ (oluwa wa ooo yeh)
Won fe pa'no, hunnâ¦â¦Ina wa
You can't bring me down down
No matter how you try o
You can't make frown o
I can never go down o
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦Malonogedede â¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦gededeâ¦â¦gedegeâ¦â¦gedegeâ¦â¦ Gedege oweh
Kilogededeâ¦â¦kilogededeâ¦â¦kilogedede oweh chai
See every time i keep struggling
They want make I die o
They won control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make i die o
Everyday i dey go upâ¦â¦up my brother i no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And i geti authority over principality
Oh lord come down and manifest your power I say
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Irinogededeâ¦â¦irinogededeâ¦â¦irinogedede oweh
Inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦inoâ¦â¦ino oweh
Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede ehâ¦â¦â¦â¦
See hmmm
2 (Terry G)
Won fe pami na, ino waâ¦.hmmm praaa
Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee)
Omo yen yaka sibe eh
O fe shemi'leshe eh
The way she dey whine am go low eh
They make man loose up him mind eh
One thing that happens in life is when you progress, and people dey vex e (iceee)
Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e
Oya baby gandiloloâ¦â¦ gandiloloâ¦â¦loâ¦â¦loâ¦â¦lo
Babyâ¦â¦ whine am, whine am, oya whine your apako
Go downâ¦â¦go down go low low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma finger, dey make me dey wanna na go slow baby
I like it the way that you clip on ma thing e, dey make me dey high goâ¦.apako
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦gedede gedegeâ¦â¦gedegeâ¦â¦ Gedege oweh
Kilogededeâ¦â¦kilogededeâ¦â¦kilogedede oweh chai
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦Malonogededeâ¦â¦Malonogedede oweh
Malonogededeâ¦â¦gedede gedegeâ¦â¦gedegeâ¦â¦ Gedege oweh
Kilogededeâ¦â¦kilogededeâ¦â¦kilogedede oweh by edmund trezeguet frm gh
- Album:
- Upgrade