Yung L feat. Sarkodie pressure

Select language to translate this lyric

Oya oya now oya
What else
The undisputed champion
... Ongwa ongwa now ongwa
Mr. Marley on deck
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure
Ah bwoi
She be Jackie chan with the kick (waya)
Shey na Bruce Lee with the moves
She be lagbaja in the mask
Have a song for the reggae and blues
Shey na port Harcourt wey we jam
Wey she start to dey rock my jam
Everything shut down cap a set
I go make u hala and sweat
And I be young ekwegu(ekwegu)
And me lay lay bu(lay lay bu)
Anywhere we dey imma hump and scream
And the girl dem sweet able(sweet able)
All the men dey available (available)
And the way way bu(way way bu)
Anywhere we dey demma jump and shout
demma know say we all able(all able)
ah bwoi mummy say.
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure
pressure cause pressure (what else) ah bwoi
Girlie your body bad oh(pressure)
Gimme soso ... Yes sir
Gimme the dirty dance ...
Nobody get the key e be only me dey enter you don't know
We go collabo
Gimme dig I no be on of those
Now break it down for me
Calabar ...manabar
Please get the watchie ready
Ah. Girl your body calling me
Me I want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
Girl your body calling me
Me i want to press answer
Girl your body worry me
E dey rise my temperature
E dey cause pressure pressure pressure
Whine and move and cause pressure pressure cause pressure ah bwoi
... To the money
I gat you am feeling like omo as hi I be gali
Bhim nation
Ololololo
See see see see
Girl your body calling me

SUBMIT CORRECTIONS