Aa Migoz unek ima

Seleccione el idioma para traducir esta letra

tmn gang
& jazzy
you knw what we do
dem call me gazi
(i hear you)(ajebo on the mix)
i want to knw that thing wey make you sweet pass akeke
baby where you dey dey
na you i go dey
some other girls dey eye me
but na you b my baebey
bby where you dey dey
bby take am jeje
talkie talkie
naso dem dey talk
you no get another copy
everyday dey wan copy
i swear you gimme life oh hoo ohh oh
me and you forever ...ahh yeah
di nek unek ima mmi oh
eyen ima mmi oh
d nek unek ima mmi oh
eyen ima mmi oh
d quo iquo ima mmi oh
afo do wo do
di nek unek ima mmi oh
eyen ima mmi oh
baby show me what you gat
lemme show you ma buggati
baby give it to me yeah
and you never gonna lack it ooh
all i want is you
all i need is you gal
i don't wanna lose you
give it to me
baby give it to
baby give it to me oyeah
gimme ur luv
baby cause i gat you covered (covered)
i will never let you down
bby you gat to love me now
yeah, give it to me 1 time
bby give it to me yeah
di nek unek ima mmi oh
di nek unek ima mmi oh
di quo iquo ima mmi oh
afo do wo do
di nek unek ima mmi oh
eyen ima mmi oh

ENVIAR CORRECCIONES