Chidinma feat. M.I lorry feat m i

Seleccione el idioma para traducir esta letra

I gat money locked up For days Raining
Take the presidential seat no campaigning
Even ma girl Dey flex like This zanny
Goodluck tryna beef the boy U can't pay me
My money in a My money in a lorry
I dey give God the glory
Dey still dey dey worry
I no get time for story
We be getting money all day Money all day
Money in a lorry
Lorry My money in a lorry
I dey give God the glory
Glory Chilling in ma lambo
Enemies dey day see me as I nawo
No time to check time As I nawo
No time to see road and I jawo
Buyaka buyaka O loke
21 salute loke woos…wait
Hustle don pay
Hustler lomo on a rampage
Shey eti re won, Won ti gara ton
Wa ti sor mi dorin, Omo Wo ni pe ma kor
Sheti ri won Won fe ri mi ton
Won ti so mi dejo Tori ejo won kor
My money in a My money in a lorry
I dey give God the glory
Dey still dey dey worry
I no get time for story
We be getting money all day Money all day
Money in a lorry
Lorry My money in a lorry
I dey give God the glory
Won wa binu, Tori moni mo capable
won tun binuTori moni mo powerful
Woni won pe mo siwin
Woni won pe mo lano
Woni won pe
Sheri we pe Mo need lati sa fesu
Soou Ojojomo
Mo need lati gbowo wo le
Awon temi Kiya
Won ma sarey wo le
Emi gon
Lolori omo jaiye jaiye
Eni binu ko lo sorimole
Ko de kon aiye Woni pe mo kere
Gbo gbo tin ma sare
Tin ba duro Alatimi Eh ma keh
Buyaka buyaka O loke
21 salute loke woos…wait
Hustle don pay
Hustler lomo on a rampage
Ma money in a
Nowadays
Dem dey pay us for content
People won dey hear me speak about concept
To so many people I be God sent
Nothing nobody can do Cus am wanted
Might spend a weekend in Johannes! Burg
Just to splash and swerve and hit monies
that is just how we roll in our parish
How we eclipse dem all With no malice
Used to be inside bus We would manage
Just bought a brand new car
For my manager
Money in lorry
Rest in the trailer
The balance in container
No more can I say ma
My money in a
My money in a lorry
I dey give God the glory
Dey still dey dey worry
I no get time for story
We be getting money all day x4
Money all day
Money in a lorry
Lorryx3
My money in a lorry
Lorry x3
My money in a lorry
I dey give God the glory
Dey still dey dey worry
I no get time for story
We getting

ENVIAR CORRECCIONES