DaVido feat. Ketchup baby oh

Seleccione el idioma para traducir esta letra

606 Music
Skillar
It's Davido
Ketchup & The Chicks here
Ketchup and the chicks; I dey here
JFEM, na him do the beat
Climb the chair, and climb the table
Everywhere; the jam dey hit
Quarter to Eight;
and you know it's getting late
All the girl wey dey my table
Hold your man; it's getting late
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Can you go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s'o mo, mo?
Sisi, je k'alo, lo
Omo, s'o mo, mo? Ehhh
Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s'o mo, mo?
Sisi, je k'alo, lo
Omo; omo, s'o mo, mo?
Omo, s'o mo, mo? Ehhh
As I move, follow my lead
University, dem try
But, for the Street, we use the OT
Water carry me go, if I lie
Banky W capable; for EME, na him be head
If you know say you capable,
baby come give me the head
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
You must to follow me; no delay
For the street, dey call me Baddest
I got cash; not only assets
Baby girl just shake your assets
Give me key; I want to access
Am not playing with you
I don't wanna break your heart
And I know, I'll never leave you
And I knew that from the start
This remix is too ignitious
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Can you go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s'o mo, mo?
Sisi, je k'alo, lo
Omo, s'o mo, mo? Ehhh
Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s'o mo, mo?
Sisi, je k'alo, lo
Omo; omo, s'o mo, mo?
Omo, s'o mo, mo? Ehhh
Mini, mini, mani mo
Girl just go down, dey touch your toe
Mini, mini, mani mo
Girl just go down, dey touch your toe
Oya, girl, whine for the man them
Whine for the man them
Take all my money, and whine for the man them
Whine for the man them; take, take all my money
Chill 'round the table; all the money wey we get
Davido; you know money dey; and you know we run
the street
If you know you be my Nigghar; make you put it
on repeat
Baby Oh; Baby Oh
Where you dey go this night?
Baby Oh; Baby Oh
Follow me; no delay
Baby Oh; Baby Oh
Kini yen; ma a gbon gbon
Omo; omo, s'o mo, mo?
Sisi, je k'alo, lo
Omo, s'o mo, mo? Ehhh

ENVIAR CORRECCIONES