DJ Shabsy feat. Kiss Daniel & Sugarboy raba

Seleccione el idioma para traducir esta letra

Omo Na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O Na Na Na
Omoge my raba is needless
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body, I am
Say I'm in love with your body
Eh! oh oh
Lotori mi lo je gbese eh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je GBESE oh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je GBESE oh
Lotori mi lo je gbese eh
Lo je GBESE oh
Sugarboy go oh
Jen Koba wan
Rastaman burst pon another one
Bands be the motto Gabadaya
Sugarboy sweet dem Agbalumo
Na dem no know!!!!
Mr lover, lover e no business if no RABARABA
Mr Sugar Sugar akwaibom G wey dey Scatter
scatter
Boss fi di Hit feel the heat feel the beat
Anytime COUBY drop put that ish on repeat
Dj Shabsy for the street no be beans
The girls wan chop big thing on repeat
You believe me…
Pretty girsl dem them want to deceive me
Emperor Geezy….
See let them know that we run the city!
Omo Na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O Na Na Na
Omoge my raba is needless
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body . I am
Say I'm in love with your body o
Eh! oh oh
Lotori mi lo je gbese e
Buy feragamo, I go pay
Lotori mi lo je gbese e
If u like u buy monapo, I go pay
Lotori mi lo je gbese e
The night is yours, but then I go pay
Lotori mi lo je gbese e
It's me and you anything you want, I go pay
Omo omo tell me whose farther than
Tell me whose wacker Than
Omo I kick off the show 2014
Scatter all of dem put together Chai
Na so they fire me for tweeter
Say I too dey mess with the same sound
No too dey worry me no dey FAMBA!
I too dey cana with the songs I dey push out
Mo sare shey 3 hits
Dem girls dem loose oh
Dem eye dey too shook
Sugarboy fire, me I thunder one
SHABSY lo fa collabo
Won yan
Craze dey worry them
Boya lemo pe Moti yo
Shame dey worry them
Boya lemo Danny on a low Oh
Omo Na me as I dey here
Oh oh oh oh oh oh oh
O Na Na Na
Omoge my raba is near
Oh oh oh oh oh oh oh
O na na na
In love with your body o
Say I'm in love with This body
Eh! eh! oh oh oh
Lotori mi lo je gbese e
Lotori mi lo je gbese e
Lo je GBESE oh
Lotori mi lo je gbese e
Lo je GBESE oh
Lotori mi lo je gbese e
Lo je GBESE oh
Boi Kiss! DJ Shabsy, Sugarboy ye eh
G-Worldwide
Ha ha ha
Black card in my pocket, bill ain't a problem
Forever Dope!

ENVIAR CORRECCIONES