Emcee Noiz like you

Seleccione el idioma para traducir esta letra

Nobody do me like you
Belinda
Ain't nobody do me like you
Ain't nobody do like you
I go craze for you body oh
I d mad for your body oh
Nobody fit treat me better
My girl i dey feel you
You turn a rude boy to a lover
I really really love you
Belinda
You d make me da shiver
When me look Inna your eyes
Baby girl your beauty d cut my liver
You d cause wahala
When me look Inna your eyes
Baby girl your beauty d cut my liver
Whine dat
Baby move dat
Baby make you whine dat
Baby move that
Belinda
Ain't nobody do me like you
Ain't nobody do me like you
I go craze for your body oh
I d mad for your body oh
Baby my friends tok say u gi mi juju
A no dey answer cus Na Dem be mumu
If Na craze a di craze let them call me a fool
Cus ie no easy to pass ur concour
Belinda
You d make me da shiver
When me look Inna your eyes
Baby girl your beauty d cut my liver
You d cause wahala
When me look Inna your eyes
Baby girl your beauty d cut my liver
Whine dat
Baby move dat
Baby make you whine dat
Baby move that
Belinda
Ain't nobody do me like you
Ain't nobody do me like you
I go craze for your body oh
I d mad for your body oh

ENVIAR CORRECCIONES