Juke Box hustle go pay

Seleccione el idioma para traducir esta letra

One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
I know you wanna know the story of the many places I've been
Know the kind of stunts wey, omo boy e don pull
Situation in the land is so critical
Hustle everyday so when e go pay dem say it's magical
No be today we don dey face the delay
Make we maintain because one day e go pay
Make we just dey rock the game, enemies dey fade away
Go bring your plate of spoon, cause I am giving you a take away
Do your thing make I do ma thing
E no even matter whether you be lepa orobo or black or white
Keep your hustle going whether na day or night
Cause very very soon we go rise and shine
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
Maga no need pay
We don tey dey pray na every day we dey use as sunday
We go geti money and one day is coming
Nothing we do for you go be a waste ooo
This battle is mine, I'll fight to survive
No matter the pain, I will always remain
I will be d last standing, no matter what's demanding
With ma swagger bragging you will always see me fronting, fronting
Wanting, hunting everybody's hustling
Talo wa so pe oole, sorire-jaiye
Na who no know go know.dem go do you strong thing
No matter how dem try you, go still be something
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
Hey, hey, today might be a rainy day
So much pain that you beg jack take me away
Never bother like d nursery school children
I look up to d sky and say rain rain go away
Whoever knew d farmer could turn presido
Whoever knew d teacher could turn president
Whoever knew d street boy could own a resident
Am just on my marks and ma name is so everywhere
Wait wait wait, pray pray pray, morning after night pray all day
It's not about d muscle or about d hustle
What about d shackles to break all day
Now just on d last day of d ladder
D world is about to celebrate a new made rapper
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
Even if you hustle today, bustle tomorrow
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
Remember say, one day e go pay
One day e go pay
One day e go pay
One day e go pay

ENVIAR CORRECCIONES