Omar Sterling & Mugeez talk talk

Seleccione el idioma para traducir esta letra

Artiste: Omar Sterling ft Mugeez
Mugeez]
Yeah, I know...
Oh fxcking damn, ha
No time
I like to missplif instead
Burn dem durax dem mussi mad inna dem hea
Inna real life
Yeah! You neva know
yeah you know
you know!
yeah you know
They say i dey smoke too much
They say i dey fxck too much
Me I say you dey talk too much
E bi you be holy pass God?
Me I say dey talk...
Still a packing dak di nero
Pounds Sterling, Dollar and Euro
Gyal dem nuff, champaigne ruff, badman neva pl zero
Sum bwoy wan friend, mi nuh need yuh
Wen di gyal dem sweet like Nido
We dey suck, we dey, e no be the kiss oo
Deezy making money yeee uh-oh
Deezy go carry a gyal yeeee uh-oh
Me I say you dey tweet too much
W'ab כ dam?
I say you dey pose too much
She-Instagram
How much wey you mek this year?
E be champagne me i dey suck no be bear
I no dey live ma life for another to learn
I no be Holy no be Ghost but I dey burn, burn, bu
SUPPORT: LIKE OUR PAGE
I can't feel my face
Smoked announced today to announce the waki bake
It's all laughter over here, save the hate
But don't mistake, don't mistake
This no be single, e be mixtape
The haze go make you daze for days
Amsterdam the place to be. That be where we d
Ibiza summer days, if you can relate
Commey catch white girl live Pamela for house, h PS we dey play
Records straight
Sunshine is always funtime
Buss a buss you know we buss rhymes
Forget punchline it' crunch time
We hungry when it's lunch time
We angry please combine
Purple, Shanga, White Widow, South Diesel make see
Pae, why you always rap about weed?
Cos you are slow, I vow to turn you to a gee
So please, please follow ma lead
Puff, puff pass
Our girls hot hot pass
Boys dey talk talk pass
But we no dey hear
We always overseas we no dey here
We from the ghetto you know say we no know fe

ENVIAR CORRECCIONES