Razaq junk

Seleccione el idioma para traducir esta letra

its kodin records once again
good day every body
this shit right here
i call it junk
you know all those kind junks wey they transfer to our time
that's this shit right here
you see am a star
you're a star
we all shine
imagine if all of us come together mehn
we gon sparkle
and we are all winners no chapel
i want to use this time to
say something real quick
you know what i say
all those kind junk wey them dey carry in time
that's what this shit is
i be born and bred
every thing has happened to me
i be full Nigerian boy
it get has things be
me no really understand
you know all those kind hustle wey we dey hustle
as you don hustle enter town and come back
as you just reach house make you just chill out
bro's as you just reach house light no dey
every where go just dey hot
you wey just dey come outside one bath you go bath
still come outside
that's bull shit
and no be say all these things no fit dey
but i know know why they no one do am for us
i just tire for this shit right here is junk
as i dey like this now
government i hail una too much
na una be the best una don too try for us
una don try i hail
but the thing right now na be say mehn
this government
is for the people is for us it's ours
you know i say
we are Nigerians y'all
we be winners
the thing i wan talk be say
government make una no do am for us again
make una tell us how much to do am
we wan contribute do am by our self
how much to do light
how much
make una no do
just tell us how much
imagine Nigerians
we don reach about 200 million
just relate say only 100 million of us
deposit 100 100 naira inside one account
i use my small phone times am that day na out of range
make dem no do am for us again
make them tell us how much
me and you bone bone everything wey dey happen make we contribute
if all of us contribute 100 100 naira
we go do light na
how much to do light
we go finish for light we go enter road
after road we go do water
if we contribute me and you
am a star
you're a star
all of us dey shine
just reason say we come together
we go sparkle
dem no fit hold us back
i don tire
i go pay for water
i will pay for light
pay for internet
nothing is free
government i no dey give una wahala
i just dey talk my own
this shit right here is junk
una don try we dey hail
but make una let us do am by our self
100 million Nigerians
every week dey contribute 30 30 naira
inside one account
omo we go do light
we go do light
we go do road
am talking to you right now
we all winners
am a Nigerian boy
i suppose don go but i just dey
how we wan do am by our self
i dey tell my g the other day him dey tell me say he get some kind laws wey we go do
omo na we get law
no worry we go do am by ourself
do you understand
let's go
we are winners
we are winners winners
i am a winner
we are all winners
we go do am by our self
i serious die
how much to do water
we are all winners
we are all winners
am a star
you're a star
we all shine
imagine if we come together
we go sparkle
omo naija upon all the hustle i dey hustle
we need light y'all
i don't want nothing o i just want light
let the light shine
make una no do am for us again abeg
tell us how much
we go contribute
do am by our self
Franklin jhonson
peace out

ENVIAR CORRECCIONES