Ruff n Smooth feat. I Wan time changes

Seleccione el idioma para traducir esta letra

eeai
It's Ruff n Smooth and Iwan
(selasie eei)
(eran eran eeii . . .)
hard work, determination, and education na the key
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
this life wey we dey so
e go be your turn today ooh
(be your turn today ooh)
and someone's own tomorrow
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
one day it's gonna be ok
time too dey change ooh
(time too dey change ooh)
so be careful how you treat others. . .
(tears go last for a night
but joy comes in the morning)
sometimes you have to win
sometimes you have to loose
ye ye yeeee
but I don't blv in loosing
I always keep on moving
while I'm still living
eei-eei
'till my star starts shinning
I won't stop fighting
I'll always keep on moving
(eei. . . eei. . . eeii)
from the streets to the studio
try'n to make a song to be played on your radio
(oo oo ai)
now a blessing in the stereo,
on your screen
you dey watch my vi-de-o
(eei eei eeii)
it's my time now
tomorrow go be your turn
see, remember sey you no go reign forever
remember sey you no go dey forever
na only God go fit make you
(oh ai)
so be careful how you treat others in your time
(e no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
this life wey we dey so
e go be your turn today ooh
(be your turn today ooh)
and someone's own tomorrow
e no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
one day it's gonna be ok
time too dey change ooh
(time too dey change ooh)
so be careful how you treat others in your time
when. . . when we started the game
charlie then e no be easy
many were those that said we be crazy
everyday I dey hustle
in the ghetto I dey struggle
I dey waka to Accra
no money for water
I've been refused; abused; just to loose
ten years under ground
not in a single hit!
I come meet 'em producer
e say e go help me
sooner or later e just change e mind
my song no good ooh
my rapp no get ooh
too late eei
ɛnti mɛyɛ dɛn?
but with God on my side
I dey hammer
too much money
no more drama
(ha-a-a haa haa ha ha ha. . .)
it's Iwan and Ruff n Smooth
(ha-a-a haa haa ha ha ha. . .)
hard work, determination na the key'tion
(ha-a-a haa haa ha ha ha. . .)
selasie ai
lyrics Iwan shot
(ha-a-a haa haa ha ha ha. . .)
they say we can't get there
yeah ee
because of this
when I was a little youth
me mama teach me to be strong
and say life na painful bae
so she teach me the bad and good
and tell me say no matter what, make I shed no tears
as the days keep moving and the clock keep ticking
man deviate
due to unno-very
so we move in lika bulafia gun
art and burning
hopping for each day
eyes are hoping on me
eyes are look- around
see 'nouf a geti youth ballam safa
as me dress and want shot on
I see the dada ba cooling off in the hammer
but me na goan sheak,
me na goan fear
me na imitate
ma na concentrate
kɔ you know Itala bout n tala
cos ya nuo say get the last iba na gichance with Jah by my side we have assistance
so we no practice no resistance
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
this life wey we dey so
e go be your turn today ooh
(be your turn today ooh)
and someone's own tomorrow
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
one day it's gonna be ok
time too dey change ooh
(time too dey change ooh)
so be careful how you treat others in your time in your time. . .
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
this life wey we dey so
e go be your turn today ooh
(be your turn today ooh)
and someone's own tomorrow
E no go be the same ooh
(no go be the same ooh)
one day it's gonna be ok
time too dey change ooh
(time too dey change ooh)
so be careful how you treat others in your time. . .
. . . . . .
T r u s t m a i e r s ®

ENVIAR CORRECCIONES