Tiwa Savage feat. Dr Sid if i start to talk feat dr sid

Seleccione el idioma para traducir esta letra

Ahhhh yayayayay
We even gonna drag on it
I gat many blessings
And I can brag on it
Have bin thru the fire and I can talk on it
And I heard it on the stree that dey got love for me, oshey o baba
Na baba dey make me put my swags on
Them they gbadun anytime when the songs on, them dey see the light shining den dey run come hmmmm. Now u see say we dey run the city, I don't need any one of you to step to titi. Ahhhh.
I just wanna sing on, bring it down oya shake it till the down come yehhh
Baba God don bless na y we dey talk this matter ehhhh
Some ppl want to fall me down buh I still dey waka ehhh
No say dem say, no dey do like say u no knw, no be say dem say, ehh my brother
Oyah jo fun mi,
adupe fun olorun,
egbo wo yin soke,
Adupe fun olorun,
oyah ko mole adupe fun olorun,
oya jeun soke adupe fun olorun
My brother if I start to talk,
the thing wey I don take my eyes see,
e no go end, we no go end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no go end,
if I start to talk, all the blessings, the blessing baba God give me,
e go end, my brother e no end lai lai,
Raise your hand up in the air for me
If u feel me sing along, sing the song for me, you can pop anything make the bill for me, when the song comes on oyah jo fun mi ahhh
No follow them dey complain, make you no forget say baba God dey, every day is a good day frmmonday to sunday
oya komole, oya gbe soke, oyah patewo, show dem problem no dey, see mY life today, blessing everyday, I dey shine so bright he dey make dem dey wonder y we so compose anything we do we dey in control, any where we go dem dey wan follow, and anything we touch e dey turn to Gold
Hook/
My brother if I start to talk,
the thing wey I don take my eyes see,
e no go end, we no go end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no go end,
if I start to talk, all the blessings, the blessing baba God give me,
e go end, my brother e no end lai lai,
gbeborun no dey
Even dem dey say
Friend would come and go but you no leave me alone, we man never see, wetin man never hear, buh we still survive, when you always dere
My brother if I start to talk,
the thing wey I don take my eyes see,
e no go end, we no go end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no go end,
if I start to talk, all the blessings, the blessing baba God give me,
e go end, my brother e no end lai l

ENVIAR CORRECCIONES