Dj Consequence feat. Ketchup she like

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

Sarz On The Beat
VIBEZ machine
Dj consequence
Pull up DI tune
Pull up the tune
Alright Now
Shake UR sexy body no dey complain
The lies wey U telling me no wanting
Sweeter than the banana and plantain
Ketchup Pon Di chips & mi I say say
Why u always in a rush
Why u always tempting to touch
The riddim jus dey make you to dey blush
Baby girl you always in a rush now
See some people wan to go diaaa
But U know SEY U no go diaaa
She say she wan to go diaaa
But you know SEY you no go diaaaa
You Know sey you be bag girl
See what a bad man doooo bad man doooo
You know sey you be bad girl
Oya See what a bad man doooo
She say po x6
She wan to go diaaa
She like to go diaaa
The RIDDIM gat U movin like a junkie
Jump on ma banana like a monkey
Gimi little loving with ur back yeh
Ketchup Pon Di chips so
I'm I say sayyyyyy
Dancing with no reason in the sun
Pretty little girl now where U from
Jump on my banana like a monkey
See The RIDDIM got U moving like a junkie
See some people wan to go diaaa
But U know SEY U no go diaaa
She say she wan to go diaaa
But you know SEY you no go diaaaa
You Know sey you be bag girl
See what a bad man doooo bad man doooo
You know sey you be bad girl
Oya See what a bad man doooo
She say po x6
She wan to go diaaa
She like to go diaaa
I'm a bad boy from uptown
This crazy live she say me gat
Ketchup Pon DI chips dem at call me
This crazy love she say me gat
Consequence
You know sey you ah bad man
You no wan Gimi money finding pikni dem
Awhooooo
Drop the base like a bomboklat
Gun shot Puo puo puo puo
Turn it up
Ehhhhh
Where DI big men
Listen to the big men
Bigfoot in your face
Consequence sound DI big tin yeh
Ketchup Pon DI chips yeh
Consequence sound the big ting yeh
Ketchup Pon DI chips yeh

SOUMETTRE LES CORRECTIONS