Fancy Gadam feat. Mr Eazi yakachana where u dey go

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

Ino be u say u dey luv am,
now he dey follow you wey u dey run oo (Yaka chana)2*
Zulu Yaka chana, Yaka chana
You promise am you ll never leave am
Now he dey follow u way u dey run oo (Yaka chana)2*
Zulu Yaka chana aaa Yaka chana
I talk say ma X de make a dey tire
So I decide to retire
The new one de3 ibi fire
Chai frying pan to fire
I dey follow this guy it is a paper
Always he come dey give me paper
Now he do the thing, he tell me later, ooh later later
Atunfade min, bangyi ba
Rana da kabari nyi kuka
Aiy, Atunfade min bangyi ba
Rana da kabari nyi kuka
(Kabari inatatunane, Ayumina kawal kal kuladane)2*
Atunfade min bangyi ba
Rana da kabari nyi kuka
Into bi u say, u dey luv am
Now he dey follow u way u dey run oo
(Yaka chana)2*
Zulu Yaka chana Yaka chana
You promise am u ll never leave am,
now he dey follow u wey u dey run oo
(Yaka chana)
Zulu Yaka chana aa yaka chana
U no sey u be Casanova, no 9 u be top striker
Wey he dey lie to u still u be customer
Sake of the love way u dey search
So believe in all the lies
Amina make u shine your eyes oo
This guys dey be chop and go
One time dem go touch and go
You for no gree dem dey mush mango
Dem dey come see wayo
Yaka chana, where u dey go
Yaka chana, where u dey go
Yaka chana
So u forget the things u told me
You ll never leave me o
Say no matter dey situation
I go be your honey oo
Now you play ma heart like a footballer
And run like Usain Bolt
You play my heart like a footballer
And run like Usain Bolt
Kafade min munyi awre, ba awre dole
Wie ni da ka munyi yaye, yaye gele
Ahye kayimin zangazanga
Kasameni dakagudu
Awre bahye zangazanga
Kafita min chiki, Ina zaka
Yenzu kafita min chiki, ina zaka
Alkawale baka guduwa, Ina zaka
Mey yasa kanaguduwa, Ina zaka
Ino be u say u dey luv am wey he dey
follow u way u dey run o (Yaka chana)2*
Zulu Yaka chana aa Yaka chana
Kayinda yellma bruma
(Yaka chana)2*
Zulu Yaka chana aa, Yaka chana

SOUMETTRE LES CORRECTIONS