Florocka feat. Sunkey pamuregeji

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

Over one million reasons I got to give Jehovah praise everyday
If your eye don see the thing wey I see
You go follow me jubilate
As enemy dey plan ontop my matter
Abasi dey blow dem enter gutter
No fear anybody wey no be Godi
Wey your shoki? chai
Better start to believe in yourself
Don't you ever give up on your dreams
Permit nobody to run you down
Respect yourself, ore mi joko o(rora joko)
Ota re lo ni'soro (awon lo ni'soro)
Padi mi mama pokunso(No)
For the mean time
Rora ba mi Pamuregeji
Regeji regeji 'rege o Pamuregeji
I say pending the time
when promotion go come
Rora bami Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Pamurege pamuregeji
See some people in life,
Dem mouth e be like Ebola
Dem want make you kpai
Dem go do dey talk dey do say na dem only dem Sabi pass, All na lie
Na so so mistake, dem go dey see o
Your future nko, dem no go believe o
All dem Sabi na to run you down(run you down)
Better start to believe in yourself
Don't you ever give up on your dreams
Mama jeki won run you down
Respect yourself, ore mi joko o(rora joko)
Ota re lo ni'soro (awon lo ni'soro)
Padi mi mama pokunso (No)
Rora do yourself a favour;
Pamuregeji
(oya shoki)
Regeji regeji 'rege o pamuregeji
If you believe you're a winner o
Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Oya let me see you put your hands up and jubilate
Pamuregeji regeji regeji rege
Lift your hands up ko komole
A re ko mu'jo jo
Pamuregeji regeji regeji rege o
You see this life anything you put inside na wetin you go collect
No over yarn, No hurry hurry
Make u no go regret
Shey you see, the rich getting richer
Shey you see, the poor getting poorer,
Shey you see, the happy getting happier
Omo the choice na your own o
Turn it up, turn it up ah
No dey do like suegbe
The name wey you call yourself
Na e everybodi go dey call you oo
Celebrate celebrate ah
Ma ma woju anybodi,
if you're happy and you know it
Put up your hands and say
Everybodi move to the centre
Mnn step to the beat ah
Bia nwokem everybodi follow da leader
Pamu pamu
Mnnn, Dance to da beat ah
My broda biko dey shout o
Pamuregeji
Pamuregeji
Pamuregeji regeji

SOUMETTRE LES CORRECTIONS