HarrySong feat. TooFaan beta pikin remix

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

ooma lalalaladies
give it to me fine girl
ooma lalalaladies
give it to me sexy girl
ooma lalalaladies
give it to me fine girl eeheheh
oooonanna... sexy girl
sweety rita
i like to meet ya
u know say u feeling d boy
but u giving me d booga style
ok.kondo sir
i just wanna know ya
ur back side dey buga ooh
n i c u go sabi ooh
looking sweet d way u dey do me d oooro
nono nobody else dat can b sweeter
Beta pikin
u look lyk ur mama pikin
c as ur body dey bokum pikin
it b lyk say u go sabi d thingfine girlpikin
u look lyk urmama pikin
c as ur body dey bukum pikin
it b lyk say u go sabi d thing
fine girlooosa malekwau
fine girl
vone vone... sexy girlasemalatuseooh.fine girl
shecs a goody girl

SOUMETTRE LES CORRECTIONS